Published 6 months ago in Pop music

Runnar_Baby

  • 6
  • 2
  • 0
  • 1
  • 1
  • 0

Baby” is song about a young lady that was deceived by different guy and give up on relationship, and any man that approached her she will believe the man is after her body nothing else, and he’s the same like other men.

Lyrics

Beats maker Myko t
Just give dem

She say I hope I no go use am catching cruise
She don jam my type plenty
She say she don’t trust me
She don’t even know my love is real
All this una lies na’em make my heart dirty
Na’em make my heart dirty
She say love is scam that is why me I get plenty bobo
Baby no be so
Baby I’m not like them oh oh
You are my ride or die

Baby I no dey lie
When go use you run away
Baby I’m not that kind person
When go steal heart run away
Baby I’m not that kind bobo
When go use you run away
Baby I’m not that kind person
When go leave you run away
Baby I’m not that kind person
Baby I’m not that kind Bobo
Baby I’m not that kind Bobo

She never believe anything I say eh
She don’t wanna see me with another girl
She say playboy like me
She don jam my type plenty

All this una lies na’em make my heart dirty
She say love is scam that is why me I get plenty bobo

Baby I’m not that kind person
Baby I’m not that kind Bobo
Baby I’m not that kind Bobo

Baby I no dey lie
When go use you run away
Baby I’m not that kind person
When go steal heart run away
Baby I’m not that kind bobo
When go use you run away
Baby I’m not that kind person
When go steal heart run away
Baby I’m not that kind bobo
Baby I’m not that kind person
Baby I’m not that kind Bobo
Baby I’m not that kind person
Baby I’m not that kind bobo
Baby no be so
Myko t on de mix

00:40

nice track

::
/ ::

Queue

Clear